
Welkom to Ethereum
Ethereum na di komunity-run technology wey dey ginga cryptocurrency ether (ETH) and plenti aplikashons wey dem disentralize.
Play with EthereumOya start


Make yu pick one wallet
Wallet dey alow yu konet to Ethereum and dey manaj yor funds.

Oya ETH
ETH na di kurrency for Ethereum – yu fit yus am for aplikashons.

Yus one dapp
Dapps na aplikashons wey dey run Ethereum. Si wetin you fit do.

Start to dey build
If yu wont stat to dey code wit Ethereum, wi get dokumentashon, tutorials and oda tins for awa divelopa portal.
What is Ethereum?

Finanshia system wey dey okay

Internet with different assets

Intanet wey open for evrybody

One new frontia for divelopment
Ethereum today
Total ETH staked
Di komplit amount of Ethereum wey dem dey stake nau and di one wey dey sikure di netwok.
Today transashon
Di numba of transashons wey dem don susessfully prosess for di netwok for di past 24 hours.
Value wey dem lock inside DeFi (USD)
Di money for disentralized finans (Defi) aplikashons, di Ethereum digital ekonomy.
Nodes
Na plenti Voluntias around di world dey run Ethereum, wi dem dey koll nodes.
Waka enta di ethereum.org komunity
Abeg join us wi don get almost 40 000 membas for awa Discord serva(opens in a new tab).
Make yu show fase for awa evry month komunity kolls for betta update for Ethereum.org divelopment and impotant ecosystem news. Get di shans to ask kweshon, shia idias, and provide feedbak - im bi di pafet oportunity to bi pat of di Ethereum komunity wey dey grow.
🛠 QA session - ethereum.org portal
14 Fẹ́búári 2024 fọ 17:30
(UTC)
Kolls wey dey kome
Nor koll dey kome
Kolls wey don pass
Find ethereum.org

Upgrade wetin you sabi
The Ethereum roadmap get upgrades wey dey togeda so di netwok go fit dey more sikure, sustainabol and e fit fly.

Ethereum for big big projets
Si hau Ethereum fit take open new biznes models, helep yu riduse smoll kost for yor biznes.

The Ethereum community
Ethereum na about di komunity. Na difrent pipol from difrent place and intrest dey dia. Si hau yu fit join.